Shallipopi, Fireboy DML & Zlatan – Elon Musk Remix (Full Lyrics)

  • Shallipopi, Fireboy DML Zlatan Elon Musk Remix

    Checkout the full music lyrics Elon Musk Remix By Shallipopi, Fireboy DML & Zlatan

    Intro
    Wait they call me Shallipopi
    Ibile!
    All these my Southy boys,
    Rands dey body
    Dubai, Dirhams dey body
    Yankee, Dollar-po dey body….

    Verse 1: Shallipopi
    Elon musk sef na Pluto boi
    Ehh him na Tesla kid
    Pulling up with a Tesla toy
    Eh No BiTch boi
    Say Nor go dey,
    Funds dey lowkey nor go play
    Shallipopi I work all day
    Plutomania we fly all day

    Inside that your Evian so
    Another Evian Dey inside
    Inside that your Evian
    Another Evian Dey inside
    Inside that your Evian so
    Another Evian Dey inside
    Inside that your Evian
    Another Evian Dey inside

     

    Chorus
    All these Elon Musk boys
    Para Dey body
    (Dem dey vex)
    BTC Dey body
    (too much)
    Money Dey body
    All these Elon Musk boys
    Para Dey body
    BTC Dey body
    Money sayyy sayyy

    Verse 2: Fireboy
    It’s the Remix of the Remix
    (Elolo)
    You know the Steez
    (Elolo)
    No cannabis
    Your barka like Tesla, i gat the keys
    (Elolo)
    iStar, (Elolo)
    I smoke, (Elolo)
    I puff and pass (Elolo)
    iLoud, (Elolo)
    I choke i jogodo till i reach i-cloud
    Abena please no dey doubt
    E no be clout
    My shekere no dey bounce
    No go dey show
    No dey proud
    You don’t need to bow
    Only when i want you down there
    Bad girl say she wonna fuck to the anthem

    SEE ALSO:  Kcee - Ojaginger (Full Lyrics)

    Chorus
    All these Elon Musk boys
    Para Dey body
    (Dem dey vex)
    BTC Dey body
    (too much)
    Money Dey body
    All these Elon Musk boys
    Para Dey body
    (ah dem dey vex)
    BTC Dey body
    Money sayyy sayyy

    Verse 3: Zlatan
    Ahh, Kuron’be!
    Money too choke abeg
    1 azul 12 people you no fit be my Cartels (for where)
    Look at my squad you can tell
    If you no see AP you go see R or Cartier

    All these ones
    Dem, this one’s
    These ones when you see them make way
    Evian dey
    Maga dey
    So therefore everyday na payday

    I say no go put body if you no get mind
    Unless your mind go dey
    You wan chop life you no wan pay price
    My guy na there you go dey

    Kuron’be
    All these my Southy boys
    Rands dey body
    Dubai, Dirhams dey body
    Yankee, Dollar-po dey body

    Elon Elon lon Lon Lon
    Elon Lon
    Elon lon Lon Lon
    Elon Lon
    Elon lon Lon Lon
    Elon Lon
    Shalli what? Shallipopi

    SEE ALSO:  Fireboy DML – Yawa (Full Lyrics)

    Elon Lon Lon lon
    Elon Lon
    Elon Lon Lon lon
    Elon Lon

    How do I pay the funds
    Send aza or send wallet
    Payment received
    Na he credit BTC
    Now you don confirm Evian dey
    Evian Dey
    Now you don confirm Evian dey ehh
    Go away, Evian dey ehhh

    Evian dey? Evian Dey
    Evian dey? Evian Dey…

    ELON MUSK REMIX LYRICS (written by Shallipopi, Fireboy DML and Zlatan)

  • 0 Comments

    Leave a Reply