Fireboy DML – Yawa (Full Lyrics)

  • CHECKOUT THE MUSIC LYRICS FOR YAWA BY FIREBOY DML

    Verse 1
    Man on a mission
    I see no competition
    And I mind my business
    God is my witness
    They don’t see my vision
    Omo ologo jeje mi mo n lo oh
    One in a million
    Wetin dem talk say I do now?

    Chorus
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Ojojumo lo n soro mi
    Je kan ma nue nue nue
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Ojojumo lo n soro mi
    Je kan ma nue nue nue

    Verse 2
    Kilo tun de kilo tun de?
    Ki le tun fe, ki ni mo se?
    I dey jejely go my way
    But dem say, dem say
    Kilowade kilowade
    Kile tun fe kini mo se?
    I dey jejely go my way
    Anything, anything I say
    Dem say

    Chorus
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Ojojumo lo n soro mi
    Je kan ma nue nue nue
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Ojojumo lo n soro mi
    Je kan ma nue nue nue

    SEE ALSO:  Mavins – Overdose Ft. Crayon, Ayra Starr, LADIPOE, Magixx & Boy Spyce (FULL LYRICS)

    Verse 3
    Je kan ma so lo
    I no fit dull, I no kill person oh
    Mi o n s’omo isolo
    I be sure boy
    I no thief person own
    Enter my convoy
    We dey burn up
    I don dey smoke igbo
    One bang tun ti roll up
    Mo ti jogor
    I no see person ohhh

    Don’t give a fuck anything you talk
    I did more than enough, I’ve been on the block
    I’ve been giving it all on the dance floor
    24/7 ’round the clock and I swear to God
    (Oou!)
    Awon temi wan gbomigan
    365 days we de burn it up
    Life on the road always on the go
    We de cho! De rigimarol
    Omo

    Pre-Chorus
    Kilo tun de kilo tun de?
    Ki le tun fe, ki ni mo se?
    I dey jejely go my way
    But dem say, dem say
    Kilo wa de kilo wa de
    Kile tun fe kini mo se?
    I dey jejely go my way
    Anything, anything I say
    Dem say

    SEE ALSO:  Dj Spinall & Wizkid – Loju (Full Lyrics)

    Chorus
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Ojojumo lo n soro mi
    Je kan ma nue nue nue
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Yawa dey oh
    Ojojumo lo n soro mi
    Je kan ma nue nue nue

  • 0 Comments

    Leave a Reply