Black Sherif – Soja (Full Lyrics)

  • CHECKOUT THE MUSIC LYRICS FOR SOJA BY BLACK SHERIF

    [Verse 1]
    My mystery box is somewhere very near
    I feel it inside me, I’m feeling very weird
    Something wey I dey chase
    For years back in the days
    If you told me I would see this flag waving I won’t believe you, no
    Cause how far could I go? (How far could I go?)
    Heya!
    I’m too close I can feel it
    Something is vibrating
    Inside me I’m celebrating
    But outside them dey kill me
    My own-self dey kill me (My own body, my own body)

    [Pre-Chorus]
    My own anxiety
    My inferiority what what what
    Ah! dem all dey kill me (Dem all dey kill me)
    And I don’t feel okay
    My heart is beating so fast
    So fast
    So fast

    [Chorus]
    Oh Soja Soja Soja Soja
    Stand and beat your chest
    Them dey come
    Them dey come
    Them dey come
    No make them catch you off-guard
    Don’t let them touch your skin o
    Oh Soja Soja Soja Soja
    Stand and beat your chest
    Them dey come
    Them dey come
    Them dey come
    No make them catch you off-guard
    Don’t let them touch your skin o

    SEE ALSO:  FULL LYRICS: Diamond Platnumz & Chike - My Baby (Remix)

    [Verse 2]
    Cause you know how e be my shella
    Streets getting colder
    They bury my brother spirit he no fit stand proper he dey shake o
    He no fit stand proper he dey shake o
    It’s hard to believe my genna
    You for see with your naked eyes I swear my papa
    This season is a very dark one (A very dark season)
    This season is a very dark one o (A very dark season

    [Pre-Chorus]
    My own anxiety
    My inferiority what what dey kill me
    Dem all dey kill me
    Dem all dey kill me
    And I don’t feel okay
    My heart is beating so fast
    So fast
    So fast

    [Chorus]
    Oh Soja Soja Soja Soja
    Stand and beat your chest
    Them dey come
    Them dey come
    Them dey come
    No make them catch you off-guard
    Don’t let them touch your skin o
    Oh Soja Soja Soja Soja
    Stand and beat your chest
    Them dey come
    Them dey come
    Them dey come
    No make them catch you off-guard
    Don’t let them touch your skin o

    SEE ALSO:  Asake – Sungba (Remix) Ft. Burna Boy (Full Lyrics)

    [Outro]
    Oh Soja Soja Soja Soja
    Stand and beat your chest
    Them dey come
    Them dey come
    Them dey come
    No make them catch you off-guard
    Don’t let them touch your skin o
    Oh Soja Soja Soja Soja
    Stand and beat your chest
    Them dey come
    Them dey come
    Them dey come
    No make them catch you off-guard
    Don’t let them touch your skin o

  • 0 Comments

    Leave a Reply